Lyrics

Zlatan & Flavour – Genesis Lyrics

Zlatan & Flavour – Genesis Lyrics

Zlatan & Flavour – Genesis Lyrics

[Lyrics]

Jehovah lee n oh, emehie wo m oh
Chelo, chelo
Ooh-woah
Ahn yee ooh (ibile)
Ahn yee ooh
Jee chuba ego oh
Ka i buru ogaranya

Make I tell you how it start from Genesis
E never be for inference, don’t talk to enemies
No be tinko wey this people use my eye see (eye see)
The matter spicy, this fucking vices
Now they can’t let go
Back then, one jeans and one shirt o (okrika, ah-ahh)
No moguo in momo, so leave me make I see my falsetto

I be living on the low
But how dem go know
When these people wan dey take the boy photo
All my neck is frozen, enjoyment dey choke me
Ọ bụrụ na-oburu ego, no disturbing ndo
I be living on the low
But how dem go know
When these people wan dey take the boy photo
All my neck is frozen, enjoyment dey choke me
Ọ bụrụ na-oburu ego, no disturbing ndo

Ahn yee oh
Ahn yee oh
Jee chuba ego oh
Ka i buru ogaranya
Ahn yee oh
Ahn yee oh
Jee chuba ego oh
Ka i buru ogaranya

Ah yege, yege, yaga, yega
Money dey give morale (High morale)
Ah yege, yege, yaga, yega
Aku na uba na-eshi obi ike
For this life oh, I swear to God onwero onye mere ibe ya
Eburu jee, eburu naa
If you see wetin I see, your eye go tear
But now, nke m Amaka
Nee kwa my Mary Amaka
The cheque is getting bigger
My money be fine bobo, iye-iye-iye
To avoid depression
Eh no, jee chuba ego (ayii)

I be living on the low
But how dem go know
When these people wan dey take the boy photo
All my neck is frozen, enjoyment dey choke me
Ọ bụrụ na-oburu ego, no disturbing ndo
I be living on the low
But how dem go know
When these people wan dey take the boy photo
All my neck is frozen, enjoyment dey choke me
Ọ bụrụ na-oburu ego, no disturbing ndo

Jehovah lee n oh, emehie wo m oh
Oh, Chineke lee m oh, emehie wo m oh

0 comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *