
Erigga ft. Ajebo Hustlers – ABEG Lyrics
ABEG Lyrics by Erigga feat. Ajebo Hustlers
How me and you wan take be friends after we don knack
I mean I go see u for somewhere hail you waka pass
Or draw your hand come back hug you kiss all ur neck
How you wan take unfuck me ? with all dew respect
She say I toxic no know how she take gree for me
After we quarrel I bend am front of full mirror
The flash back no be here dislocate her P
Her therapist Dey beg her make she no pick my call
Your waist they work like Jaki
I know say chinos nor be kaki
So make I put calls make you lap me
Give you they locay make you track me
So make I tell you something about me
Nor be coincidence she found me
Move pass the past o baby can we
Doing the things wen make me happy
Say na beg I Dey beg oh
Eweliwe Eweliwe Eweliwe
Eweliwe Eweliwe Eweliwe
Eweliwe Eweliwe Eweliwe
Say na beg I Dey beg oh
Eweliwe Eweliwe Eweliwe
Eweliwe Eweliwe Eweliwe
Eweliwe Eweliwe Eweliwe
Say na beg I Dey beg oh
If I Kprass put calls omo na high service
Make I lap you joor make a guy service
Your engine ekaete you too dey like malice
Oya kolobi my polo even my kaki
Commot body for the settings she know I sabi
Her position na why she call me like her padi
I’ve Been there done that she dey use love dey bombard me I’m always on guard
Omo na good girl gone bad
But before she use me catch cruise whalaih she must contact
Her Baka na fitted
The pumchas na wicked
So am committed
Your waist they work like Jaki
I know say chinos nor be kaki
So make I put calls make you lap me
Give you they locay make you track me
So make I tell you something about me
Nor be coincidence she found me
Move pass the past o baby can we
Doing the things wen make me happy
Say na beg I Dey beg oh
Eweliwe Eweliwe Eweliwe
Eweliwe Eweliwe Eweliwe
Eweliwe Eweliwe Eweliwe
Say na beg I Dey beg oh
Eweliwe Eweliwe Eweliwe
Eweliwe Eweliwe Eweliwe
Eweliwe Eweliwe Eweliwe
Say na beg I Dey beg oh

Leave a Reply