T.I Blaze – Weed Lyrics

By: Famous9ja / May 2nd, 2025 / 12 views

T.I Blaze – Weed Lyrics

Weed Lyrics by T.I Blaze

Intro
Mm, ooh-yeah-ye, yeah
Dadada-dadada-dada
Whoa-whoa-whoa, mm
Piri, piri, piri, yeah
(Melvin), mm, oh

Verse 1
What do you mean “I don?t know where I mean”? (Mm)
Smoking nature, I’m in love with that tree (ooh)
I love two-sum, sometimes I do the three (mm)
Street OT, e no be school degree
So I decree, success inna mi life
Me no want trouble at all, inna mi yard (ooh-whoa-whoa)
Roll one (roll one), tie one (tie one)
Pass to your jiggy, make he light am

Chorus
Oh weed, if e no good for your brain ah (ye-ye)
Quit, moja mosaa for another day, ah (wo-wo)
Weed, if e no settle for your brain (mmm)
Mafa Colorado, k?oma loba won shi’le ya, mm
P. Diddy, piri, para re ra, weed
Ganja brother wey carry inhaler oh, quit
Life na exam, make I no fail am
Mafa Colorado, k’oma loba won shi?le ya

Bridge
Smoke some weed, it makes everything better
Be like medication, early morning, mafa meta (mm-mm)
Steady meditating, I no hear what you dictating
Only fact I be stating, you know
You know oh

Verse 2
Wetin elderly see, pikin no go see (ye)
Even if he climb (oh), on top apoti (mm)
I?m seeing everything (mm)
Only bad energy (oh), bad man no fit see

Bridge
Smoke some weed, it makes everything better (mm-mm)
Be like medication, early morning, mafa meta (ye-ye-ye)
Steady meditating, I no hear what you dictating (mm-ye-ye-ye)
Only fact I be stating, you know
You know oh

Verse 3
Wetin elderly see, pikin no go see
Even if he climb, on top apoti
I’m seeing everything
Only bad energy, bad man no fit see

Bridge
Bami yi Baki yen, eh
Mafi cigar si, eh
Oya light e, light e, light e, light e
Pass e, k?ohun ko light e
Oya light e, light e

Verse 4
What do you mean “I don’t know where I mean”? (Mm)
Smoking nature, I?m in love with that tree (ooh)
I love two-sum, sometimes I do the three (mm)
Street OT, e no be school degree
So I decree, success inna mi life
Me no want trouble at all, inna mi yard (ooh-whoa-whoa)
Roll one (roll one), tie one (tie one)
Pass to your jiggy, make he light am

Chorus
Oh weed, if e no good for your brain ah (ye-ye)
Quit, moja mosaa for another day, ah (wo-wo)
Weed, if e no settle for your brain (mmm)
Mafa Colorado, k’oma loba won shi?le ya, mm
P. Diddy, piri, para re ra, weed
Ganja brother wey carry inhaler oh, quit
Life na exam, make I no fail am
Mafa Colorado, k’oma loba won shi’le ya

Bridge
Smoke some weed, it makes everything better
Be like medication, early morning, mafa meta (mm-mm)
Steady meditating, I no hear what you dictating
Only fact I be stating, you know
You know oh

Verse 5
Wetin elderly see, pikin no go see (ye)
Even if he climb (oh), on top apoti (mm)
I?m seeing everything (mm)
Only bad energy (oh), bad man no fit see

Outro
Smoke some weed, it makes everything better

BridgeSmoke some weed, it makes everything betterBe like medication, early morning, mafa meta (mm-mm)Steady meditating, I no hear what you dictatingOnly fact I be stating, you knowYou know ohVerse 5Wetin elderly see, pikin no go see (ye)Even if he climb (oh), on top apoti (mm)I?m seeing everything (mm)Only bad energy (oh), bad man no fit seeOutroSmoke some weed, it makes everything better


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*